Difference between revisions of "curse"
(→Verb) |
|||
(28 intermediate revisions by 9 users not shown) | |||
Line 2: | Line 2: | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From English: ''curse'' | From English: ''curse'' | ||
− | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * kɔ̂s |
<sm2>Pcm-ng-curse.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-curse.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-curse.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-curse.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | *Bad ting wey dey wahala person wey be sey na because anoder person talk put for im matter sey bad bad tings go dey do am. | |
− | + | :* {{ux|dv| Na '''curse''' dey follow am. |(He/she has been cursed.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| Dem be people wey '''curse''' dey for their head.|(jw__29361, The crowd are accursed.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| Na dat time e remove di '''curse'''. |(jw__17210, It was at that time he removed the curse.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| Chief priest sey make people go wash di '''curse''' wey dey deir head for river . |(The people were instructed to go to the river to wash off the curse from their heads.)}} | |
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Line 29: | Line 20: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''curse | + | * English: ''curse'' |
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | Make person | + | # Make person abuse or badmout anoder person. |
− | #: {{ux|dv| Why you dey '''curse''' your senior brother? |( | + | #:* {{ux|dv| Why you dey '''curse''' your senior brother? |( Why are you insulting your elder brother?)}} |
− | #: {{ux|dv| Nwoye mama '''curse''' am, then sidon again begin peel the yam go. |(katakata__1130, Nwoye's mother insulted him, then sat down again and continued to peel her yam | + | #:* {{ux|dv| Nwoye mama '''curse''' am, then sidon again begin peel the yam go. |(katakata__1130, Nwoye's mother insulted him, then sat down again and continued to peel her yam.)}} |
− | + | # Make dem talk sey bad ting go follow person. | |
− | + | #:* {{ux|dv| One old mama don '''curse''' dat boy.|(NSC_2021, An old woman cursed the boy.)}} | |
− | #Make | ||
− | #: {{ux|dv| One old mama don '''curse''' dat boy.|( | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[insult]] | * [[insult]] | ||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | * [[ | + | * [[bless]] |
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''insult, curse | + | * English: ''insult, curse'' |
− | '' |
Latest revision as of 21:48, 28 February 2024
Naija
Etymology
From English: curse
Pronunciation
- kɔ̂s
Noun
- Bad ting wey dey wahala person wey be sey na because anoder person talk put for im matter sey bad bad tings go dey do am.
- Na curse dey follow am. — (He/she has been cursed.)
- Dem be people wey curse dey for their head. — (jw__29361, The crowd are accursed.)
- Na dat time e remove di curse. — (jw__17210, It was at that time he removed the curse.)
- Chief priest sey make people go wash di curse wey dey deir head for river . — (The people were instructed to go to the river to wash off the curse from their heads.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: curse
Verb
- Make person abuse or badmout anoder person.
- Why you dey curse your senior brother? — ( Why are you insulting your elder brother?)
- Nwoye mama curse am, then sidon again begin peel the yam go. — (katakata__1130, Nwoye's mother insulted him, then sat down again and continued to peel her yam.)
- Make dem talk sey bad ting go follow person.
- One old mama don curse dat boy. — (NSC_2021, An old woman cursed the boy.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: insult, curse