Difference between revisions of "ego"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
(One intermediate revision by the same user not shown) | |||
Line 13: | Line 13: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * Someting wey people gree to dey use buy | + | * Someting wey people gree to dey use buy tings and settle gbese. |
− | :* {{ux|dv|'''ego''' no dey o. |( | + | :* {{ux|dv|'''ego''' no dey o. |(There is no money indeed.)}} |
− | :* {{ux|dv|My guy sama him babe '''ego''' make im travel go obodo oyibo. |( | + | :* {{ux|dv|My guy sama him babe '''ego''' make im travel go obodo oyibo. |(My friend gave his girlfriend money to travel abroad.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Latest revision as of 10:24, 29 February 2024
Naija
Etymology
From: Igbo ego
Pronunciation
- égō
Definition
Noun
- Someting wey people gree to dey use buy tings and settle gbese.
- ego no dey o. — (There is no money indeed.)
- My guy sama him babe ego make im travel go obodo oyibo. — (My friend gave his girlfriend money to travel abroad.)
Synonyms
Translations
- English: money