Difference between revisions of "join body"

m (Conversion script moved page Join body to join body: Converting page titles to lowercase)
 
(21 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Derived from {{bor|dv|en| body}}
+
From English: ''join''  and  ''body''
 
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* bɔ̀dí
+
* dʒɔ́ínând
<sm2>Pcm-ng-joinbody.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-join body.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-joinbody.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-join body.m.ogg</sm2>
  
===NOUN===
+
===Verb phrase===
joinbody (alternative: join body)
+
#Make person support person or someting.
# [[people wey dey one group wey dey do tings together]]
+
#:* {{ux|dv| E go make we dey '''join body''' if we want peace for house.|(Cooperation brings peace in the home.)}}
#: {{ux|dv|E con come outside advise Federal Ministry of Industry Trade and Investment make dem come ouside connect wit di Cement Manufacturers Association of Nigeria and oder kain join '''body''' dem. |(WAZA_09_Tv-News_MG__10, So he came out to advise the Federal Ministry of Industry, Trade and Investment to join hands with the Cement Manufacturers Association of Nigeria and other similar organizations.)}}
+
#:* {{ux|dv| Di family don gree sey we go '''join body''' go pay your wife bride price.|(The family agreed to support him to pay the bride price.)}}
#: {{ux|dv|Di G7  na join '''body''' wey be seven largest economy dem for di world: Canada, France, Germany, Italy, Japan, United Kingdom and United States. |(bbc__31342, __no translation__)}}
+
====Translation====
#: {{ux|dv|Tori say the South African government don instruct the national sports governing join '''body''' wey be the Athletics South Africa  wey get one kine amount of autonomy to go make the appeal after dem consult one expert panel. |(brila.cleaned__1911, __no translation__)}}
+
* English: ''cooperation, agreement''
#: {{ux|dv|According to join '''body''' wey dey observe di way people dey move from dia country go another country, Di Migration Observatory, Nigeria na one of di top ten countries wey im people dey move go UK. |(bbc__12073, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|The governing join '''body''' of African football wey be the Confederation of African Football  don approve make dem use the Video Assistant Referee  for the 2019 Africa Cup of Nations wey go shele inside Egypt. |(brila.cleaned__1742, __no translation__)}}
 

Latest revision as of 19:10, 1 March 2024

Naija

Etymology

From English: join and body

Pronunciation

  • dʒɔ́ínând

Play Play

Verb phrase

  1. Make person support person or someting.
    • E go make we dey join body if we want peace for house.  — (Cooperation brings peace in the home.)
    • Di family don gree sey we go join body go pay your wife bride price.  — (The family agreed to support him to pay the bride price.)

Translation

  • English: cooperation, agreement