Difference between revisions of "laff"
(→Noun) |
|||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * Sound wey person dey make when im happy well well. | + | * Sound wey person dey make when im happy well well./ Sound wey person dey make when e hear wetin funny am. |
:* {{ux|dv| My '''laff''' dey loud no be small.|(My laughter is incredibly loud.)}} | :* {{ux|dv| My '''laff''' dey loud no be small.|(My laughter is incredibly loud.)}} | ||
:* {{ux|dv| Ejiro '''laff''' no pure at all.|(Ejiro's laughter wasn't genuine.)}} | :* {{ux|dv| Ejiro '''laff''' no pure at all.|(Ejiro's laughter wasn't genuine.)}} |
Latest revision as of 14:46, 6 March 2024
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English laugh
Pronunciation
- lâf
Noun
- Sound wey person dey make when im happy well well./ Sound wey person dey make when e hear wetin funny am.
- My laff dey loud no be small. — (My laughter is incredibly loud.)
- Ejiro laff no pure at all. — (Ejiro's laughter wasn't genuine.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: laughter
Verb
- Make person dey shine teeth.
- Any small ting you go dey laff like mumu. — (You laugh at any little thing like a fool.)
- He no dey laff if I dey crack joke. — (He doesn't laugh at my jokes.)
- Im dey laff the boy wey fall inside potopoto. — (He is laughing at the boy who fell into the mud.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: laugh