Difference between revisions of "matching"
(→Noun) |
|||
(8 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From English ''matching'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * máʧìŋ |
<sm2>Pcm-ng-matching.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-matching.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-matching.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-matching.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
+ | ===Noun=== | ||
+ | # . Di way wey people dey join do tings. | ||
+ | #:* {{ux|dv| Una don dey do '''matching'''. |(You guys are all acting in unison.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| No be because two of una dey di same class una go wear '''matching'''. |(Because the both of you are in the same class, doesn't mean you have to dress in unison.)}} | ||
+ | # Beat wey dem beat person. | ||
+ | #:* {{ux|dv| Bros, better '''matching''' na im de [[match]] dat guy.|(Bro, they really beat that guy.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| If you go dat side just talk true. If de code sey you dey use dem play, '''matching''' go follow you reach house.|(If you go there, just say the truth. If they figure out that you are lying, you'll leave that place with injuries.)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English:''unison'', ''beating'' |
Latest revision as of 16:26, 6 March 2024
Naija
Etymology
From English matching
Pronunciation
- máʧìŋ
Noun
- . Di way wey people dey join do tings.
- Una don dey do matching. — (You guys are all acting in unison.)
- No be because two of una dey di same class una go wear matching. — (Because the both of you are in the same class, doesn't mean you have to dress in unison.)
- Beat wey dem beat person.
- Bros, better matching na im de match dat guy. — (Bro, they really beat that guy.)
- If you go dat side just talk true. If de code sey you dey use dem play, matching go follow you reach house. — (If you go there, just say the truth. If they figure out that you are lying, you'll leave that place with injuries.)
Translations
- English:unison, beating