Difference between revisions of "material"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== * From: English ''material'' ===Pronunciation=== màtɪ́rɪ̀à <sm2>Pcm-ng-material.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-material.m.ogg</sm2> ===Noun=== * Some...") |
|||
(5 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 6: | Line 6: | ||
<sm2>Pcm-ng-material.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-material.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-material.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-material.m.ogg</sm2> | ||
+ | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | # Someting wey de dey use dey make cloth. | |
− | #:* {{ux|dv| Use material wey go let you do di style well. |( | + | #:* {{ux|dv| Use material wey go let you do di style well. |(Use a material that will ensure the style comes out well.)}} |
− | #:* {{ux|dv| Di '''material''' wey I get for house don too much. |( | + | #:* {{ux|dv| Di '''material''' wey I get for house don too much. |(The materials I have at home are too much.)}} |
− | # Person wey wey dey do well, wey good for someting. | + | # Person wey wey dey do well, wey good for someting. |
− | #: {{ux|dv| Dat girl na better '''material'''. E go di Abuja go give all di people dere better gap. Small pikin wey im head dey hot for maths. | + | #:* {{ux|dv| Dat girl na better '''material'''. E go di Abuja go give all di people dere better gap. Small pikin wey im head dey hot for maths. |(That girl is a huge prospect. She went to Abuja and set a record. Small girl who is excellent at mathematics.)}} |
− | #:* {{ux|dv| Una get '''material''' for una village naw. Many people for una side dey work offshore naw. |( | + | #:* {{ux|dv| Una get '''material''' for una village naw. Many people for una side dey work offshore naw. |(You have prominent people in your village. Many people from your village work offshore.)}} |
+ | |||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
[[wife material]] | [[wife material]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | * English: ''material'', ''prospect'', ''advantageous'' | + | * English: ''fabric, material'', ''prospect'', ''advantageous'' |
Latest revision as of 16:37, 6 March 2024
Naija
Etymology
- From: English material
Pronunciation
Noun
- Someting wey de dey use dey make cloth.
- Use material wey go let you do di style well. — (Use a material that will ensure the style comes out well.)
- Di material wey I get for house don too much. — (The materials I have at home are too much.)
- Person wey wey dey do well, wey good for someting.
- Dat girl na better material. E go di Abuja go give all di people dere better gap. Small pikin wey im head dey hot for maths. — (That girl is a huge prospect. She went to Abuja and set a record. Small girl who is excellent at mathematics.)
- Una get material for una village naw. Many people for una side dey work offshore naw. — (You have prominent people in your village. Many people from your village work offshore.)
Related forms
Translation
- English: fabric, material, prospect, advantageous