Difference between revisions of "remember"
(→Verb) |
|||
(5 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 7: | Line 7: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * rìmɛ́mbà |
<sm2>Pcm-ng-remember.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-remember.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-remember.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-remember.m.ogg</sm2> |
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | Sey someting wey don [[happen]] pass enter person mind. | + | * Sey someting wey don [[happen]] pass or person wey person know come enter person mind. |
− | + | :*{{ux|dv|You no '''remember''' me again? No be me carry you go travel last month?|(Don't you remember me anymore? I gave took you on a trip last month.)}} | |
− | :{{ux|dv|You no '''remember''' me again | + | :*{{ux|dv|E dey cry sey you no '''remember''' am.|(She has been crying that you don’t remember am.)}} |
− | |||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
* [[forget]] | * [[forget]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''recall, recollect'' | * English: ''recall, recollect'' |
Latest revision as of 14:02, 9 March 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English remember
Pronunciation
- rìmɛ́mbà
Verb
- Sey someting wey don happen pass or person wey person know come enter person mind.
- You no remember me again? No be me carry you go travel last month? — (Don't you remember me anymore? I gave took you on a trip last month.)
- E dey cry sey you no remember am. — (She has been crying that you don’t remember am.)
Antonyms
Translations
- English: recall, recollect