Difference between revisions of "rubber"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | #Di white ting wey dey smell well well when de | + | # Di white water water ting wey dey smell well well when de dey tap am for one kind tree wey dey grow. |
#:* {{ux|dv|When that motor wey dey carry '''rubber''' don pass finish na so everywhere go still dey smell.|(The smell of rubber lingers even after the vehicle transporting it has driven by.)}} | #:* {{ux|dv|When that motor wey dey carry '''rubber''' don pass finish na so everywhere go still dey smell.|(The smell of rubber lingers even after the vehicle transporting it has driven by.)}} | ||
# Someting wey de take plastic do. | # Someting wey de take plastic do. |
Revision as of 14:23, 9 March 2024
Naija
Etymology
From: English rubber
Pronunciation
- rɔ́bà
Noun
- Di white water water ting wey dey smell well well when de dey tap am for one kind tree wey dey grow.
- When that motor wey dey carry rubber don pass finish na so everywhere go still dey smell. — (The smell of rubber lingers even after the vehicle transporting it has driven by.)
- Someting wey de take plastic do.
- Di rubber wey we dey use fetch water don spoil. — (The plastic basin used for storing water is broken.)
- Na wetin man dey wear for prick make e noting escape enter woman body
- Guy man wey dey meet woman no wear rubber go see pepper when belle enter. — (A playboy who has sex without a condom will get into serious trouble if the woman becomes pregnant.)
Synonym
Translation
- English: latex of rubber tree, plastic basin, condom