Difference between revisions of "rubber"
(→Noun) |
|||
(8 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From: English ''rubber'' | From: English ''rubber'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * rɔ́bà |
<sm2>Pcm-ng-rubber.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-rubber.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-rubber.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-rubber.m.ogg</sm2> | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | # | + | # Di white water water ting wey dey smell well well when de dey tap am for one kind tree wey dey grow. De dey use am do tire and oder tings. |
− | #:*{{ux|dv|When that motor wey dey carry '''rubber''' don pass finish na so everywhere go still dey smell.|( | + | #:* {{ux|dv|When that motor wey dey carry '''rubber''' don pass finish na so everywhere go still dey smell.|(The smell of rubber lingers even after the vehicle transporting it has driven by.)}} |
− | # | + | # Someting wey de take plastic do. |
− | #:*{{ux|dv|Di '''rubber''' wey we dey use fetch water don spoil.|( | + | #:* {{ux|dv|Di '''rubber''' wey we dey use fetch water don spoil.|(The plastic basin used for storing water is broken.)}} |
− | #Na wetin man dey wear for [[prick]] make e noting escape enter woman body | + | # Na wetin man dey wear for [[prick]] make e noting escape enter woman body |
− | #:*{{ux|dv|Guy man wey dey meet woman no wear '''rubber''' go see pepper when [[belle]] enter.|( | + | #:* {{ux|dv| Guy man wey dey meet woman no wear '''rubber''' go see pepper when [[belle]] enter.|(A playboy who has sex without a condom will get into serious trouble if the woman becomes pregnant.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== |
Latest revision as of 14:23, 9 March 2024
Naija
Etymology
From: English rubber
Pronunciation
- rɔ́bà
Noun
- Di white water water ting wey dey smell well well when de dey tap am for one kind tree wey dey grow. De dey use am do tire and oder tings.
- When that motor wey dey carry rubber don pass finish na so everywhere go still dey smell. — (The smell of rubber lingers even after the vehicle transporting it has driven by.)
- Someting wey de take plastic do.
- Di rubber wey we dey use fetch water don spoil. — (The plastic basin used for storing water is broken.)
- Na wetin man dey wear for prick make e noting escape enter woman body
- Guy man wey dey meet woman no wear rubber go see pepper when belle enter. — (A playboy who has sex without a condom will get into serious trouble if the woman becomes pregnant.)
Synonym
Translation
- English: latex of rubber tree, plastic basin, condom