Difference between revisions of "touch"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
(15 intermediate revisions by 6 users not shown) | |||
Line 2: | Line 2: | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From English: ''touch'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * tɔ̂tʃ |
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-touch.f.ogg</sm2> |
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-touch.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | # | + | # Make person carry im hand go meet someting. |
− | #:* {{ux|dv|Husband and wife fit '''touch''' | + | #:* {{ux|dv| No '''touch''' your radio o. |(WAZA_12_Lady-G_M__33, Don't touch your radio.)}} |
− | # | + | #:* {{ux|dv| If you '''touch''' stove wey dey hot wit your hand, e go burn you o! |(If you touch a hot stove, you will burn your hand.)}} |
− | # | + | # Make person body meet wit anoder person own. |
− | #:* {{ux|dv|No '''touch''' | + | #:* {{ux|dv|Husband and wife fit '''touch''' demsef anyhow, e no wrong. |(A couples are free to engage in all kinds of romance.)}} |
+ | #* {{ux|dv| Some women ehen, once dem husband '''touch''' dem like dis, na belle straight.|(Some women are very fertile, once they make love with their husbands, they get pregnant.)}} | ||
+ | # Make person try beat or try start fight with anoder person. | ||
+ | #:* {{ux|dv|No '''touch''' dat pikin if not you go see my red eye! |(Don't think of beating that child or you will have me to contend with.)}} | ||
#:* {{ux|dv|'''Touch''' me, and you go know! |(IBA_41_Christ-Passion-Finale_MG__45, Touch me, and you will know!)}} | #:* {{ux|dv|'''Touch''' me, and you go know! |(IBA_41_Christ-Passion-Finale_MG__45, Touch me, and you will know!)}} | ||
− | # | + | #Make someting enter person mind make di person heart soft. / Make person feel for person. |
− | + | #:* {{ux|dv| Di beggar talk wetin '''touch''' me. |(The beggar's tale broke my heart.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|This one go help us '''touch''' their heart. |(jw__37097, This one will help us melt their hearts.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|So as to avoid tori wey dey '''touch'''. |(bbc__9317, So as to avoid disruption.)}} | |
− | #:* {{ux|dv| | + | # Make person [[craze]]. |
− | #:* {{ux|dv|This one go help us '''touch''' their heart | + | #:* {{ux|dv| Dat guy brain don dey '''touch'''. |(That guy has become insane.)}} |
− | + | #:* {{ux|dv| No go smoke wetin go make your brain '''touch'''. |(Do not smoke substances that will make you lose your sanity.)}} | |
− | |||
− | |||
− | #:* {{ux|dv|So as to avoid tori wey dey '''touch'''. |(bbc__9317 | ||
− | # | ||
− | #:* {{ux|dv| | ||
− | #:* {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | |||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
*[[touch touch]] | *[[touch touch]] | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[jam]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''touch,disrupt, crazy'' |
Latest revision as of 18:40, 9 March 2024
Naija
Etymology
From English: touch
Pronunciation
- tɔ̂tʃ
Verb
- Make person carry im hand go meet someting.
- No touch your radio o. — (WAZA_12_Lady-G_M__33, Don't touch your radio.)
- If you touch stove wey dey hot wit your hand, e go burn you o! — (If you touch a hot stove, you will burn your hand.)
- Make person body meet wit anoder person own.
- Husband and wife fit touch demsef anyhow, e no wrong. — (A couples are free to engage in all kinds of romance.)
- Some women ehen, once dem husband touch dem like dis, na belle straight. — (Some women are very fertile, once they make love with their husbands, they get pregnant.)
- Make person try beat or try start fight with anoder person.
- No touch dat pikin if not you go see my red eye! — (Don't think of beating that child or you will have me to contend with.)
- Touch me, and you go know! — (IBA_41_Christ-Passion-Finale_MG__45, Touch me, and you will know!)
- Make someting enter person mind make di person heart soft. / Make person feel for person.
- Di beggar talk wetin touch me. — (The beggar's tale broke my heart.)
- This one go help us touch their heart. — (jw__37097, This one will help us melt their hearts.)
- So as to avoid tori wey dey touch. — (bbc__9317, So as to avoid disruption.)
- Make person craze.
- Dat guy brain don dey touch. — (That guy has become insane.)
- No go smoke wetin go make your brain touch. — (Do not smoke substances that will make you lose your sanity.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: touch,disrupt, crazy