Difference between revisions of "drop"

Line 53: Line 53:
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* collect 0.64 1883, raise 0.63 368, break 0.63 850, leak 0.60 73, lost 0.60 159, delete 0.59 64, transfer 0.58 319, upload 0.58 37, loose 0.57 110
 
 
====Antonyms====
 
 
* collect 0.64 1883, raise 0.63 368, break 0.63 850, leak 0.60 73, lost 0.60 159, delete 0.59 64, transfer 0.58 319, upload 0.58 37, loose 0.57 110
 
* collect 0.64 1883, raise 0.63 368, break 0.63 850, leak 0.60 73, lost 0.60 159, delete 0.59 64, transfer 0.58 319, upload 0.58 37, loose 0.57 110
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: no definition
 
* English: no definition

Revision as of 11:43, 28 October 2020

Naija

Etymology

From: English drop

Pronunciation

  • drɔ̀p

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 12
  • Frequency rank in NSC treebank: 648
  • Frequency in raw corpus: 456
  • Frequency rank in raw corpus: 697

Definition

Make someting dey fall small small.

Noun

  1. Someting reduce.
    • Di report say, Boko Haram, wey be di world's most wicked terror group, don experience serious drop since 2014....  — (bbc__37876, The report says Boko Haram, the world's most wicked terror group, has experience serious decrease since 2014...)
    • For 2016, na like 90,000 people die from measles - na 84% drop from more than 550,000 deaths for year 2000 - according to report from leading health organization dem.  — (bbc__49806, According to the report from health leading organization, 90,000 people died from measles; 84% dropped from more than 550,000 deaths for the year 2000.)
  2. Someting wey small.
    • Dew dey form small small, when breeze don cold reach when e dey turn to small small drop of water.  — (jw__6843, Dew forms gradually, when the breeze is cold to the point where it forms drops of water.)
    • Na so, you go dey hustle make at least one drop of di water touch your body.  — (IBA_02_Igwe-Festival_MG__64, So you'll be trying to make sure that at least one drop of the water touches your body.)

Translations

  • English: drop

Verb

  1. Make person bribe andoer person.
    dem go go drop drop drop money make im close mouth.  — (deuber__2991, They would drop and drop money in order for him to close his mouth.)
  2. Make person come down from motor.
    You go enter dis ting, eh taxi from here, you go drop for Kano road.  — (KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__28, You will board this thing, eh, taxi from here; you will, alight at Kano road.)
    I come ride my bicycle go meet the sister for where motor drop am.  — (jw__27877, I rode my bicycle to meet my sister at the motor park.)
  3. Make person leave someting
    Drop di shoe.  — (KAD_07_Receptionists_DG__220, Dropped the shoe.)
    As I go, I wan drop di ten naira,  — (BEN_15b_Theology-Offerings_DG__53, As I got there, I wanted to drop the ten naira note.)
    I con get to drop news.  — (WAZP_07_Imonirhua-Lifestory_MG__50, So I had to drop news reading.)
  4. Make someting fall.
    Di warm go drop.  — (WAZA_07_Self-Medication_T__130, The worm will drop.)
  5. make condition dey reduce.
    Kidnapping be new phenomenon for Ghana, but in de last year chaw cases start dey drop.  — (bbc__62401, Kidnapping is the order of the day in Ghana, but in the last few years, the cases have start to drop.)
  6. Make person pay for someting.
    Sey why, if I wan carry dem play enter for inside eh ama like this, na like how much I fit drop?  — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__44, Sey why, if I want to have them here in this hotel, like how much can I pay ?)
    Other people dey wey be say na resignation letter dem drop, say dem no wan follow Trump work again.  — (bbc__79551, __no translation__)
    Even Nigerian singer MI Abaga drop one song about di car for im Fast Money Fast Cars 2008 hit single wia im feature Wizkid: She said what you driving baby boy cause an End of Discussion will signal end of discussion, na di line di rapper drop.  — (bbc__47345, __no translation__)
  7. Make dem dey talk about someting.
    My country people, how una see di issue wey we dey drop dis afternoon?  — (BEN_17_Cctv-Jamb-And-Elections_DG__51, My country people, how do you view the issue which we are di-... discussing this afternoon ?)
    Oga Thiik say dem block am because di government no fit pay di software license fee of around $500,000, wey dem suppose drop every year.  — (bbc__76944, __no translation__)
    Di only one wey dey drop na saliva.  — (WAZA_07_Self-Medication_T__132, The only one which was dropping was saliva.)
    Dey also talk say di way people been dey worry about di disease before don drop, especially di way wey dem dey use tools wey go fit prevent di sickness, like bed nets, spraying of dia house and primary healthcare.  — (bbc__30204, __no translation__)

Synonyms

  • collect 0.64 1883, raise 0.63 368, break 0.63 850, leak 0.60 73, lost 0.60 159, delete 0.59 64, transfer 0.58 319, upload 0.58 37, loose 0.57 110

Translations

  • English: no definition