Difference between revisions of "big"
Line 13: | Line 13: | ||
* Frequency in raw corpus: 1927 | * Frequency in raw corpus: 1927 | ||
* Frequency rank in raw corpus: 196 | * Frequency rank in raw corpus: 196 | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Adjective=== | ===Adjective=== |
Revision as of 12:43, 13 January 2021
Naija
Etymology
From: English big
Pronunciation
- bɪg
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 74
- Frequency rank in NSC treebank: 176
- Frequency in raw corpus: 1927
- Frequency rank in raw corpus: 196
Adjective
big: no definition -- Definition in Naija?
- - (frequency:1635)
- Big one! — (KAD_20_School-And-Working-Experience_M__69, Big one !)
- Ah big time! — (IBA_09_Leon-And-Amos_DG__32, Ah ! Seriously !)
- advmod (frequency:40)
- na really big shame — (deuber__3281, __no translation__)
- My hands dey too big — (bbc__69257, __no translation__)
- conj (frequency:10)
- Noise of big and small children for open place and for secret place. — (katakata__886, __no translation__)
- Big and even small, small businesses all open for business yesterday. — (bbc__50466, __no translation__)
- mark (frequency:10)
- Even im name, 'Trump' mean something wey big — (bbc__47535, __no translation__)
- Dem ask am sey: “Who really big pass for the Kingdom wey dey heaven?”— Matthew 18:1 . — (jw__9305, __no translation__)
- obl:mod (frequency:7)
- Dem big, dem dey bark, and dem ready to bite us. — (jw__8522, __no translation__)
- So anybody wey bring body down like this small pikin, na im big pass for the Kingdom of God wey dey heaven; — (jw__28337, __no translation__)
- det (frequency:4)
- Isiewu, one plate (dat's di big plate) is eight hundred naira, — (JOS_41_Buying-Drinks_DG__47, Goat head soup, one plate, the big plate is eight hundred naira.)
- Sometimes now, some English, de no understand because of di big, big ehm… , — (WAZK_13_On-Pidgin_DG__107, Sometimes, some English, you don't understand because of the ambiguous ehm...)
- obj (frequency:4)
- Big one! — (NST_cleaned__21201, __no translation__)
- Big awuf. — (IBA_24_Mummy-Debbie_DG__221, very cheap.)
- case (frequency:4)
- Even as heaven big reach dey show us sey God get power well well.— Read Romans 1:20 . — (jw__27409, __no translation__)
- she too as she dey order for dose big, big tings, she dey hope on sey base on di way wey I kack mysef... — (NST_cleaned__35586, __no translation__)
- nsubj (frequency:4)
- my head big. — (NST_cleaned__41857, __no translation__)
- My bottle big. — (IBA_24_Mummy-Debbie_DG__64, My bottle is big.)
- amod (frequency:3)
- Shebi na dey, just to make your to dey big? — (LAG_17_Food-On-Campus_DG__125, Is it not to make your stomach big. ?)
- Plenti big big don show for social media to troway twale give di late singer. — (bbc__81919, __no translation__)
- cc (frequency:2)
- ...small or big chops... — (bbc__9578, __no translation__)
- But from Aboula e tori, pipo de see say fight for small and big fish dey inside di mata, like dolphin weh e enter inside shark-killer fish dia world. — (bbc__22801, __no translation__)
- conj-det (frequency:2)
- E talk sey: ‘See the big and fine city wey I don build. — (jw__724, __no translation__)
- Since the wall for Jerusalem don scatter finish, you for dey think of the big and strong wall wey dey Babylon? — (jw__14975, __no translation__)
Derived forms
Synonyms
- plenty 0.45 2558, main 0.44 934, small 0.44 3132, rich 0.43 226, one 0.42 23691, fine 0.41 836, ogbonge 0.40 908, anoder 0.40 349, popular 0.40 649
Antonyms
- plenty 0.45 2558, main 0.44 934, small 0.44 3132, rich 0.43 226, one 0.42 23691, fine 0.41 836, ogbonge 0.40 908, anoder 0.40 349, popular 0.40 649
Translations
- English: no definition