Difference between revisions of "aproko"
(→Noun) |
|||
Line 8: | Line 8: | ||
<sm2>Pcm-ng-aproko.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-aproko.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
Na make people or person dey gossip anoder person or people | Na make people or person dey gossip anoder person or people |
Revision as of 18:20, 1 July 2021
Naija
Etymology
From: urhobo
Pronunciation
- àpròkó
Noun
Na make people or person dey gossip anoder person or people
- You dey do aproko. — (Egbokhare_2020. You are gossiping.)
- Amebo or aproko be like fuel wey dem add join fire — (jw_1324, _Gossip can incite crisis.)
- Some people tink say na only women dey do aproko, but some kain men sabi do aproko pass women. — (NSC_Legbeti_2020. Some people think only women gossip but actually, some men are terrible gossips.)
Synonyms
Translations
- English: gossip