Difference between revisions of "about"
Line 17: | Line 17: | ||
Na word wey de show di person or someting wey di talk talk concern. | Na word wey de show di person or someting wey di talk talk concern. | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
#: {{ux|dv|Na im di programe dey all '''about'''. |(BEN_21_Love-Matters_DG__5, That's what the programe is all about.)}} | #: {{ux|dv|Na im di programe dey all '''about'''. |(BEN_21_Love-Matters_DG__5, That's what the programe is all about.)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
#: {{ux|dv|For di summit, oga Buhari tok '''about''' plenty mata dem like poverty, xenophobia plus climate change wey dey related to di topic of di event. |(bbc__51370, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|For di summit, oga Buhari tok '''about''' plenty mata dem like poverty, xenophobia plus climate change wey dey related to di topic of di event. |(bbc__51370, __no translation__)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
#: {{ux|dv|As I grow reach, my mama still dey tell story '''about''', '''about''' me like sey I be small pikin of yesterday, |(ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__74, As I have grown, my mother is still telling stories about me as if I am a little child of yesterday.)}} | #: {{ux|dv|As I grow reach, my mama still dey tell story '''about''', '''about''' me like sey I be small pikin of yesterday, |(ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__74, As I have grown, my mother is still telling stories about me as if I am a little child of yesterday.)}} | ||
# advmod:emph (frequency:2) | # advmod:emph (frequency:2) | ||
#: {{ux|dv|Na di money we dey talk '''about''' o! |(IBA_25_Buying-Indomie_DG__88, It is the money we are talking about !)}} | #: {{ux|dv|Na di money we dey talk '''about''' o! |(IBA_25_Buying-Indomie_DG__88, It is the money we are talking about !)}} | ||
#: {{ux|dv|Abeg who be di Barrabbas wey dose people dey shout '''about''' sef? |(IBA_42_Barrabas_DG__8, Please, who is even the Barrabbas that those people are shouting about ?)}} | #: {{ux|dv|Abeg who be di Barrabbas wey dose people dey shout '''about''' sef? |(IBA_42_Barrabas_DG__8, Please, who is even the Barrabbas that those people are shouting about ?)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 18:16, 1 March 2021
Naija
Etymology
From: English about
Pronunciation
- əˈbaʊt
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 114
- Frequency rank in NSC treebank: 125
- Frequency in raw corpus: 6819
- Frequency rank in raw corpus: 61
Preposition
Na word wey de show di person or someting wey di talk talk concern.
- Na im di programe dey all about. — (BEN_21_Love-Matters_DG__5, That's what the programe is all about.)
- For di summit, oga Buhari tok about plenty mata dem like poverty, xenophobia plus climate change wey dey related to di topic of di event. — (bbc__51370, __no translation__)
- As I grow reach, my mama still dey tell story about, about me like sey I be small pikin of yesterday, — (ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__74, As I have grown, my mother is still telling stories about me as if I am a little child of yesterday.)
- advmod:emph (frequency:2)
- Na di money we dey talk about o! — (IBA_25_Buying-Indomie_DG__88, It is the money we are talking about !)
- Abeg who be di Barrabbas wey dose people dey shout about sef? — (IBA_42_Barrabas_DG__8, Please, who is even the Barrabbas that those people are shouting about ?)
Synonyms
- concern
Translations
- English: about