Difference between revisions of "ayelala"
(→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
+ | |||
+ | ===Alternate form=== | ||
+ | * [[ayilala]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
Line 10: | Line 13: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * | + | * sey de name of one African deity wey dey punish any person wey do bad to swell til e die. |
:* {{ux|dv|De man wey steal your goat go die if you go report am give '''ayilala''' |(NSC_Legbeti_2021. The man who stole your goat will die if you report to the deity called ayelala.)}} | :* {{ux|dv|De man wey steal your goat go die if you go report am give '''ayilala''' |(NSC_Legbeti_2021. The man who stole your goat will die if you report to the deity called ayelala.)}} | ||
:* {{ux|dv|As de family dey run round find money for de sacrifice wey baba say '''Ayilala''' want, dem cary Dada go shrine before im swell body blow. |(NSC_Legbeti_2021. The family took him to the shrine as he began swelling till they are able to raise money for the sacrifice needed to redeem him.)}} | :* {{ux|dv|As de family dey run round find money for de sacrifice wey baba say '''Ayilala''' want, dem cary Dada go shrine before im swell body blow. |(NSC_Legbeti_2021. The family took him to the shrine as he began swelling till they are able to raise money for the sacrifice needed to redeem him.)}} |
Revision as of 15:21, 15 July 2021
Naija
Alternate form
Etymology
- From: Edo ayelala, (god of fire)
Pronunciation
- áyílálà
Noun
- sey de name of one African deity wey dey punish any person wey do bad to swell til e die.
- De man wey steal your goat go die if you go report am give ayilala — (NSC_Legbeti_2021. The man who stole your goat will die if you report to the deity called ayelala.)
- As de family dey run round find money for de sacrifice wey baba say Ayilala want, dem cary Dada go shrine before im swell body blow. — (NSC_Legbeti_2021. The family took him to the shrine as he began swelling till they are able to raise money for the sacrifice needed to redeem him.)
- Na Ayilala make am swell. — (He is swollen because the Ayilala deity inflicted him with ailment that made him swell.)
Synonym
Translation
- An African god or deity known to cause swelling on bad people when effecting justice