Difference between revisions of "send"
(→Naija) |
|||
Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * sɛ̂nd |
<sm2>Pcm-ng-send.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-send.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-send.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-send.m.ogg</sm2> | ||
+ | |||
+ | ===verb=== | ||
====Transitive Verb==== | ====Transitive Verb==== | ||
− | *Make someting or person go anoder place. | + | * Make someting or person go anoder place. |
− | :*{{ux|dv|Abeg '''send''' message give my people for village.|(NSC_Odirin_2020, Please pass a message | + | :* {{ux|dv|Abeg '''send''' message give my people for village.|(NSC_Odirin_2020, Please pass a message to my relations in the village.)}} |
− | :*{{ux|dv|You get di message wey I '''send''' yesterday?|(NSC_Odirin_2020, Did you get the message I sent?)}} | + | :* {{ux|dv|You get di message wey I '''send''' yesterday?|(NSC_Odirin_2020, Did you get the message I sent?)}} |
− | |||
====Intransitive Verb==== | ====Intransitive Verb==== | ||
− | *Make person no put mind for wetin person dey do | + | * Make person no put mind for wetin person dey do. |
:*{{ux|dv|I no '''send''' o I fit drive okada if na there money go come out.|(NSC_Odirin_2020, I don't mind riding a motorcycle for a living.)}} | :*{{ux|dv|I no '''send''' o I fit drive okada if na there money go come out.|(NSC_Odirin_2020, I don't mind riding a motorcycle for a living.)}} | ||
:*{{ux|dv|To '''send''' who no '''send''' you na [[jege]].|(NSC_Odirin_2020, It is a waste of time to worry about people who don't like you .)}} | :*{{ux|dv|To '''send''' who no '''send''' you na [[jege]].|(NSC_Odirin_2020, It is a waste of time to worry about people who don't like you .)}} | ||
− | |||
====Serial Verb==== | ====Serial Verb==== | ||
:*{{ux|dv|You no go come '''send''' me go Lagos before dey go sey anoder lockdown don start?|(NSC_Odirin_2020, Won't you send me to Lagos before another imminent lockdown?)}} | :*{{ux|dv|You no go come '''send''' me go Lagos before dey go sey anoder lockdown don start?|(NSC_Odirin_2020, Won't you send me to Lagos before another imminent lockdown?)}} | ||
− | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | * English: | + | * English: ''send'' |
Revision as of 17:55, 3 August 2021
Naija
Etymology
From: English send
Pronunciation
- sɛ̂nd
verb
Transitive Verb
- Make someting or person go anoder place.
- Abeg send message give my people for village. — (NSC_Odirin_2020, Please pass a message to my relations in the village.)
- You get di message wey I send yesterday? — (NSC_Odirin_2020, Did you get the message I sent?)
Intransitive Verb
- Make person no put mind for wetin person dey do.
- I no send o I fit drive okada if na there money go come out. — (NSC_Odirin_2020, I don't mind riding a motorcycle for a living.)
- To send who no send you na jege. — (NSC_Odirin_2020, It is a waste of time to worry about people who don't like you .)
Serial Verb
- You no go come send me go Lagos before dey go sey anoder lockdown don start? — (NSC_Odirin_2020, Won't you send me to Lagos before another imminent lockdown?)
Translation
- English: send