Difference between revisions of "two"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Numeral=== | ===Numeral=== | ||
− | * | + | *Di number wey follow one, wey come dey before three. |
:* {{ux|dv|Na '''two''' exams person dey write to fit enter dat school. |(NSC_Legbeti_2021. The entrance exams into the school are two.)}} | :* {{ux|dv|Na '''two''' exams person dey write to fit enter dat school. |(NSC_Legbeti_2021. The entrance exams into the school are two.)}} | ||
:* {{ux|dv|'''Two''' of dem. |(ENU_20_Relationship-With-Women_DG__100, Both of them.)}} | :* {{ux|dv|'''Two''' of dem. |(ENU_20_Relationship-With-Women_DG__100, Both of them.)}} |
Revision as of 14:02, 5 August 2021
Naija
Etymology
From: English two
Pronunciation
- tû
Numeral
- Di number wey follow one, wey come dey before three.
- Na two exams person dey write to fit enter dat school. — (NSC_Legbeti_2021. The entrance exams into the school are two.)
- Two of dem. — (ENU_20_Relationship-With-Women_DG__100, Both of them.)
- Two of dem go move. — (ONI_18b_Na-So-Belle-Don-Shoot_M__37, Two of them will move.)
- Na Mummy Chichi two sons gader beat de pastor afta him rape deir small sister. — (NSC_Legbeti_2021. Chichi's mum's two sons both beat up the pastor who raped their junior sister.)
- Chicken, and chips wey de dey sell two hundred and fifty naira dat time, now, dat two and fifty na big money o! — (ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__65, Chicken and chips they sold for two hundred and fifty naira at that time, the two hundred and fifty was really big money!)
Synonyms
Translations
- English: two (cardinal number)