Difference between revisions of "sour"
Line 24: | Line 24: | ||
#:* {{ux|dv| Na since yesterday dat watermelon don dey inside nylon. e don don '''sour'''.|(NSC_2021, Since yesterday, that watermelon has been inside a plastic bag. It must have gotten sour by now. )}} | #:* {{ux|dv| Na since yesterday dat watermelon don dey inside nylon. e don don '''sour'''.|(NSC_2021, Since yesterday, that watermelon has been inside a plastic bag. It must have gotten sour by now. )}} | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
− | * [[spoil]] | + | * [[spoil]], [[rotten]] |
+ | |||
====Antonym==== | ====Antonym==== | ||
* [[good]], [[fresh]] | * [[good]], [[fresh]] |
Revision as of 15:02, 28 August 2021
Naija
Alternative
Etymology
From: English sour
Pronunciation
- sáwà
Adjectives
- Sey someting taste dey slap for mouth.
- Na garri wey sour dey make sense with groundnut. — ( NSC_2021, A sour gaari taken with groundnut, is the best.)
- Dat pammy don sour, e no fresh again. — (NSC_2021, The palm wine is sour, it is no longer fresh.)
- Taste of fruit wey never rip.
- Some people dey use salt chop mango wey sour because e never ripe. — (NSC_2021, Some eat sour mango with salt because it is still unripe.)
- Taste of fruit wey be say e dey slap as de dey chop am.
- I no dey lick dat orange again, e dey make my teeth shake. E too sour. — (NSC_2021, I am no longer eating the orange, it is too sour and it makes my teeth sensitive.)
- As lime dey sour for mouth, no make me like am. — (NSC_2021, I do not like the taste of lime because it is sour.)
- Food wey dey cook, wey dey no warm or put for fridge wey done get one kind taste.
- Tank God sey dat food no spoil, na sour e sour. — (NSC_2021,Thank God the food is just sour but not spoilt.)
- Di soup don almost sour as you no warm am yesterday. — ( NSC_2021, The taste of the soup is almost getting bad since you didn't heat it up yesterday.)
- Fruit wey don dey turn water water as e dey spoil.
- My customer sell tomato way don dey sour give me. — (NSC_2021, My customer sold a rancid tomato to me.)
- Na since yesterday dat watermelon don dey inside nylon. e don don sour. — (NSC_2021, Since yesterday, that watermelon has been inside a plastic bag. It must have gotten sour by now. )
Synonym
Antonym
Translation
- English: sour, rancidity