Difference between revisions of "bottombox"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Cloth wey person like well well wey person dey wear for only correct or special party. | * Cloth wey person like well well wey person dey wear for only correct or special party. | ||
− | :* {{ux|dv|Di cloth wey I wear so, na '''bottombox''' |( | + | :* {{ux|dv|Di cloth wey I wear so, na '''bottombox''' |(The cloth I am putting on is for special occasions.)}} |
:* {{ux|dv|Whether you like am abi you no like am, me I no go wear my '''bottombox''' go children dem party. |(NSC_2021, I wont wear my special dress to children's party and that is final.)}} | :* {{ux|dv|Whether you like am abi you no like am, me I no go wear my '''bottombox''' go children dem party. |(NSC_2021, I wont wear my special dress to children's party and that is final.)}} | ||
====Related forms==== | ====Related forms==== |
Revision as of 18:05, 30 April 2023
Naija
Etymology
From English bottom box
Pronunciation
- bɔ̀tɔ́mbôs
Noun
- Cloth wey person like well well wey person dey wear for only correct or special party.
- Di cloth wey I wear so, na bottombox — (The cloth I am putting on is for special occasions.)
- Whether you like am abi you no like am, me I no go wear my bottombox go children dem party. — (NSC_2021, I wont wear my special dress to children's party and that is final.)
Related forms
Translations
- English: Special cloth for special occasions