Difference between revisions of "wazobia"
(→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: | + | From: Yoruba wa; Hausa zo; Igbo bia |
− | Na from di three group wey big pass for Nigeria: for yoruba (wa), for igbo (bia). De dey use am dey talk about how Nigeria take dey togeder [[wellwell]], deir dress, deir food, and deir culture. | + | Na from di three group wey big pass for Nigeria: for yoruba (wa), for igbo (bia). De dey use am dey talk about how Nigeria take dey togeder [[wellwell]], deir dress, deir food, and deir culture. |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== |
Revision as of 04:23, 26 December 2022
Naija
Etymology
From: Yoruba wa; Hausa zo; Igbo bia Na from di three group wey big pass for Nigeria: for yoruba (wa), for igbo (bia). De dey use am dey talk about how Nigeria take dey togeder wellwell, deir dress, deir food, and deir culture.
Pronunciation
- wàzóbiâ
Noun
- Name for fifty naira note.
- Driver my change remain wazobia. — (NSC_2021, Driver, I have a balance of Fifty Naira.)
- Na wazobia be di last card wey I get for dis house. — (NSC_2021, The only money I have left in the house, is the sum of Fifty Naira.)
Synonym
Translation
- English: Fify Naira note.