Difference between revisions of "film"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 31: | Line 31: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
Make person de use camera record wetin anoder person dey do. | Make person de use camera record wetin anoder person dey do. | ||
− | :*{{ux|dv|Which papa and mama no like '''film''' and camera deir pikin when e just begin sidon or creep?|NSC_Abonyi_2020, Which parent does not enjoy recording or taking snapshots of their children when they start to sitting or creeping?}} | + | :*{{ux|dv|Which papa and mama no like '''film''' and camera deir pikin when e just begin sidon or creep?|(NSC_Abonyi_2020, Which parent does not enjoy recording or taking snapshots of their children when they start to sitting or creeping?}} |
:*{{ux|dv|Nowadays before anything happen people don '''film''' am put for social media. |(NSC_Abonyi_2020, It is all too common for people to record even flimsy events or occurrences and share as posts.)}} | :*{{ux|dv|Nowadays before anything happen people don '''film''' am put for social media. |(NSC_Abonyi_2020, It is all too common for people to record even flimsy events or occurrences and share as posts.)}} | ||
Revision as of 18:28, 10 December 2020
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English film
Pronunciation
- fîm
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 4
- Frequency rank in NSC treebank: 1313
- Frequency in raw corpus: 467
- Frequency rank in raw corpus: 682
Noun
Na drama wey people don act finish before dem go come show am for tv.
- I wan watch film. — Egbokhare_2020, I want to see a movie.
- Lupita wey come from Kenya act inside di film as Nakia. — (bbc__64378, The Kenyan, Lupita starred in the movies as Nakia.)
- Dem talk sey person wey no fit control imself make e no look naked people for book or film, just be like person wey no dey use eye see drink, and person wey no fit stop to smoke cigar or igbo. — (jw__29799, One addicted to porn movies is like an alcoholic, chain smoker or one addicted to marijuana.)
Antonyms
Translations
- English: movie
Verb
Make person de use camera record wetin anoder person dey do.
- Which papa and mama no like film and camera deir pikin when e just begin sidon or creep? — (NSC_Abonyi_2020, Which parent does not enjoy recording or taking snapshots of their children when they start to sitting or creeping?
- Nowadays before anything happen people don film am put for social media. — (NSC_Abonyi_2020, It is all too common for people to record even flimsy events or occurrences and share as posts.)
Synonyms
Translations
- English: to record