Difference between revisions of "isiewu"
(→Noun) |
|||
Line 8: | Line 8: | ||
Meat from goeat head wey dem dey use prepare pepper soup. | Meat from goeat head wey dem dey use prepare pepper soup. | ||
:* {{ux|dv|Mama Chikordi '''isiewu''' must turn person head; no smell there if you no want take tongue lick plate.|(NSC_Odirin 2020, Chikordi's mother makes the best goat-meat assortment sauce; you will lick the plate clean afterwards if you dare go there.)}} | :* {{ux|dv|Mama Chikordi '''isiewu''' must turn person head; no smell there if you no want take tongue lick plate.|(NSC_Odirin 2020, Chikordi's mother makes the best goat-meat assortment sauce; you will lick the plate clean afterwards if you dare go there.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| I chop two plate of '''isiewu''' last week.|(NSC_Olukayode.S.M_ 2020, I ate two plate of assorted goat-meat sauce last week.)}} | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
[[nkwobi]], [[gwongwo]] | [[nkwobi]], [[gwongwo]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
English: ''assorted sauce (goat head)'' | English: ''assorted sauce (goat head)'' |
Revision as of 13:05, 11 February 2021
Naija
Etymology
From: Igbo isi (head) ewu (goat)
Pronunciation
ísjêwú
Noun
Meat from goeat head wey dem dey use prepare pepper soup.
- Mama Chikordi isiewu must turn person head; no smell there if you no want take tongue lick plate. — (NSC_Odirin 2020, Chikordi's mother makes the best goat-meat assortment sauce; you will lick the plate clean afterwards if you dare go there.)
- I chop two plate of isiewu last week. — (NSC_Olukayode.S.M_ 2020, I ate two plate of assorted goat-meat sauce last week.)
Synonym
Translation
English: assorted sauce (goat head)