Difference between revisions of "life"
Line 58: | Line 58: | ||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | * | + | * |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: no definition | * English: no definition |
Revision as of 15:03, 9 March 2021
Naija
Etymology
From English: life
Pronunciation
- laɪf
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 148
- Frequency rank in NSC treebank: 99
- Frequency in raw corpus: 3382
- Frequency rank in raw corpus: 113
Noun
Di kind way person dey live.
- Dew good for life. — (jw__6850, __no translation__)
- Mtchew life dey fine o. — (NST_cleaned__16410, __no translation__)
- E no good for life. — (ONI_16_Thief_DG__22, It's not good in life.)
- Na life, — (NST_cleaned__13303, __no translation__)
- No be life. — (NST_cleaned__21530, __no translation__)
- Real life. — (BEN_19a_Man-Must-Wack_DG__8, In real life.)
- Dis life? — (IBA_08_Music-And-Art-Students_DG__120, This life ?)
- dis life... — (NST_cleaned__38467, __no translation__)
Wetin separate living ting from tings wey no dey breathe wey fit grow and die.
- E fit mean life or death. — (jw__8088, __no translation__)
- People say dia life no safe — (bbc__80918, __no translation__)
- The things wey I don tell una na spirit and life. — (jw__3651, __no translation__)
- For music and life, many pipo dey call her di 'Queen of Soul' — (bbc__52011, __no translation__)
- Animal no fit choose wetin dem want, na how dem see life dem dey live am. — (jw__2452, __no translation__)
- Na the life we don choose. — (jw__26170, __no translation__)
- Haha you know when I don dey dis life from? — (IBA_08_Music-And-Art-Students_DG__119, Aha, do you know long I have been living in this life ?)
- ‘Na me be the road, the truth, and the life. — (jw__49208, __no translation__)
- Remember wetin Jesus Christ tell Thomas, e sey: ‘Na me be the road, the truth, and the life. — (jw__3362, __no translation__)
- God no want make we comot belle, to take blood, and animal life — (jw__13340, __no translation__)
- Wetin we go do to make sure sey we no put our life and other people life for danger? — (jw__43061, __no translation__)
Related form
beta life, city life, life tori, man life
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: no definition