Difference between revisions of "worldpipo"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 13: | Line 13: | ||
#:* {{ux|dv|My '''worldpipo''' una good morning.|(NSC_2021, My fellow citizens good morning.)}} | #:* {{ux|dv|My '''worldpipo''' una good morning.|(NSC_2021, My fellow citizens good morning.)}} | ||
# People wey dey get [[badbelle]] wey dey use juju and jazz to wicked person sake of say dem no dey happy with wetin di person dey do. | # People wey dey get [[badbelle]] wey dey use juju and jazz to wicked person sake of say dem no dey happy with wetin di person dey do. | ||
− | #:* {{ux|dv| I no dey like to show | + | #:* {{ux|dv| I no dey like to show sey I get money before '''worldpipo''' go come deal with me.|(NSC_2021, I don't like displaying my wealth for fear of being attacked by my enemies.)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== |
Latest revision as of 06:00, 26 December 2022
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English world and people
Pronunciation
- wɔ̀dpípù
Noun
- People wey dey di world.
- My worldpipo una good morning. — (NSC_2021, My fellow citizens good morning.)
- People wey dey get badbelle wey dey use juju and jazz to wicked person sake of say dem no dey happy with wetin di person dey do.
- I no dey like to show sey I get money before worldpipo go come deal with me. — (NSC_2021, I don't like displaying my wealth for fear of being attacked by my enemies.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: fellow people, wicked people