Difference between revisions of "doings"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * Wetin person dey do make e show sey e get [[levels]]. | + | # As person take dey do. |
− | :*{{ux|dv|Bros '''doings''' [[no be here]] o. If de want do party for deir house, de dey kill reach five [[nama]]. |(The guy's wealth is impressive. If they want to host a party in their house, they slaughter about five cows.)}} | + | #:* {{ux|dv| Im talk sey im no like im papa doings because im papa leave im mama go marry anoder wife.| (He said he does not like his father’s behaviour because his father left his mother to marry another woman.)}} |
+ | #:* Your doings sweet my oga belle naim make e talk sey make you follow me come.| (My boss liked your behaviour that’s why he asked me to bring you along.)}} | ||
+ | #:* Wetin person dey do make e show sey e get [[levels]]. | ||
+ | #:*{{ux|dv|Bros '''doings''' [[no be here]] o. If de want do party for deir house, de dey kill reach five [[nama]]. |(The guy's wealth is impressive. If they want to host a party in their house, they slaughter about five cows.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 16:05, 23 March 2024
Naija
Etymology
From: English doing and suffix s
Pronunciation
dúìns
Noun
- As person take dey do.
- Im talk sey im no like im papa doings because im papa leave im mama go marry anoder wife. — (He said he does not like his father’s behaviour because his father left his mother to marry another woman.)
- Your doings sweet my oga belle naim make e talk sey make you follow me come.| (My boss liked your behaviour that’s why he asked me to bring you along.)}}
- Wetin person dey do make e show sey e get levels.
- Bros doings no be here o. If de want do party for deir house, de dey kill reach five nama. — (The guy's wealth is impressive. If they want to host a party in their house, they slaughter about five cows.)
Synonyms
Translation
- English: panache