scarf
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English scarf
Pronunciation
- skâf
Noun
Na one kind cloth wey woman dey use wrap head design Na di fashion cloth wey e dey for different different style wey woman dey tie ontop head when e wear traditional cloth.
- If you no tie scarf, dem no go allow you enter church o. — (Egbokhare_2021, To be allowed into church a woman needs to have on a scarf.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: scarf