release
Naija
Etymology
From: English release
Pronunciation
- riliz
Verb
- Sey de free person wey dey catch put for prison or somewhere before.
- E no good make dey 'release person wey de carry kidnap people onto sey work no dey. — (NSC_Abonyi_2021, Kidnappers should still be given life sentences even if the rationale behind it is joblessness.)
- Sey man water comot for e brokos when e dey nack or do soapy
Synonym
Translation
English: release, ejaculate