proper
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: proper
Pronunciation
- prɔ́pà
Adjective
- Wetin make sense well well wey dey as e suppose be.
- Every pikin suppose get di kind help wey dem ask for wey proper for im condition. — Egbokhare_2020, Every child needs to get the need appropriate for their condition.)
- Me, as I dey so, na proper teacher I be. — (KAD_30_Education_M__4, Me, I'm a certified teacher.)
Translations
- English: proper, appropriate