respect
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English respect
Pronunciation
- rɛ̀spɛ̂t
Noun
- As person de take better eye look and treat person.
- De no get respect at all. — (KAD_31_Girls-Education_M__4, They do not have respect at all.)
- But e good make you sofri use sense explain to am with respect. — (jw__8857, It is good to be tactful and respectful when explaining a matter.)
- So meh I show her di second side of me, at least, meh she give me small respect. — (ONI_03_Stepmother-Problems_M__12, I would change my attitude towards her so she would give me some respect.)
- Na di special way de fit take greet person wey dey try well well for someting.
- Guyman, respect, respect. You too much o! — (NSC_Abonyi_2021, Guy, much kudos!)
- We must give Zlatan respect as e take dey score anyhow even as e be sey e don tay for inside football. — (NSC_Abonyi_2021, Zlatan deserves kudos because he is still quite as prolific now as he was in the heydays.)
Synonyms
Translations
- English: respect, kudos
Verb
Na make person de take better eye look person or someting or make person or someting reach for eye.
- You suppose respect me. — (ENU_12_Social-Life_DG__138, You should show me respect.)
- If you dey carry body down, e go make people dey respect you. — (jw__29784, If you are humble, you would earn people's respect.)
Translations
- English: respect