Naija
Etymology
From English looking glass
Pronunciation
Play
Play
Noun
- Someting wey dey give picture of anoder ting.
- Na lukinglas. — Egbokhare_2020, It is a mirror.)
- Im dey watch di guy wit im lukinglas. — NSC_2020, He was watching the guy through his mirror.)
Synonyms
Translations