corper

Revision as of 16:44, 20 January 2021 by 154.66.44.114 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English corper

Pronunciation

  • kɔ́pà

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 15
  • Frequency rank in raw corpus: 6373

Noun

  • person wey dey do National Youth Service Corps.
  • Na corper e be o.  — (Egbokhare_2020. He/she is a member of National Youth Service Corps.)
  • One corper wey no gree say her name tok say for Lagos dem put dem for inside classes make dem sleep.  — (bbc__78177, A corper who choose anonymity said they passed the night inside classrooms.)
  • Corper shun!Hey, you see, with dis your corper uniform you remind me of when I discharge from army.Eh?  — (deuber__616, __no translation__)

Derived forms

corpershun

Synonyms

Translations

  • English: A National Youth Service Corps member