chop life

Revision as of 16:46, 20 January 2021 by 154.66.44.114 (talk) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From: English chop and life

Pronunciation

  • tʃɔ́pláíf

Play


Verb

Sey person de spend money enjoy e self.

  • E dey choplife for Eko.  — (Egbokhare_2021, He/she is living well in Lagos.)

Related forms


Translations

  • English: to live extravagantly