afamako

Naija

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

  • àfámàkò

Play Play

Adjective

  1. Na wetin person dey do wey gain no dey.
    • Di woman na heavy afamako she be, beta aproko work na im she sabi dey do up and down.  — (NSC_Legbeti_2020. The woman is a gossip. She goes about wasting energy on gossips.)
    • I sabi some busybody women wey be say na only afamako work dem dey deir husband house dey do.  — (NSC_Legbeti_2020. I know some housewives who do nothing but gossip all day.)
  2. Na work wey pass gain abi salary.
    • Wetin man go do? I know say na afamako work but make person sha manage am.  — (NSC_Legbeti_2020. I know the remuneration is poor but I will keep the job.)
    • You no dey see di yeye afamako work wey I come Lagos come do?  — (NSC_Legbeti_2021. Can't you see the poor paying but energy-consuming job I am doing in Lagos?)

Synonyms

Translations

  • English: A poorly remunerated job.