hole
Naija
Alternative forms
- hol
Etymology
From: English hole
Pronunciation
- hô
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 2
- Frequency rank in NSC treebank: 1964
- Frequency in raw corpus: 104
- Frequency rank in raw corpus: 2026
Noun
- Na space wey fit round or be any shape and go inside small or big well well wey de dey for ground or any place.
- Di pot get hole for under. — (BEN_36_Clever-Girl_MG__70, The pot is leaking at the bottom.)
- We talk about different proverbs, push different hole to the matter. — (NST_cleaned__41207, __no translation__)
- E get one guy wey dey tell me sey he no fit marry girl wey get more dan one hole for her ear. — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__3, A particular guy told me that he would not marry a woman with multiple piercing on an earlobe.)
- Na one small hole somewhere dem use enta to escape. — (bbc__1218, They used a narrow opening they found as escape route.)
- Dem drag am, come throwey am inside one deep hole. — (jw__27936, H/She was dragged and thrown into a pit.)
- Na round hole for side of one hill them dey follow enter the shrine. — (katakata__341, They used a cave-like opening beside a hill to get into the shrine.)
- For there, dem come tell me sey make I dig hole wey soldiers go dey hide as dem dey fight war. — (jw__15717, I was told to dig manholes for soldiers to conceal themselves while the are prosecuting a war.)
- Na so di motor tumble as e take speed enter di hole wey de for highway. — (NSC_Abonyi_2021, The vehicle somersaulted after it ran into a pothole on highway at full speed.)
- Na di space wey woman take dey piss, sex and born pikin.
- E dey use im hole for money. — (Egbokhare_2021, She is a prostitute.)
- Life don spoil sotay some men no dey take eye woman make dey reason how de go enter di woman 'hole even if na their own pikin. — (NSC_Abonyi_2021, Moral decadence has reached an all time low to the extent that some men get so randy and have incestuous relations.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: hole, pothole, vagina