i
Naija
Etymology
From: English I
Pronunciation
- aɪ
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 3139
- Frequency rank in NSC treebank: 2
- Frequency in raw corpus: 18270
- Frequency rank in raw corpus: 27
Pronoun
Na word wey de point give di person wey de do tok tok.
- Na juggling act but 'I' and we get away wit am today. — (bbc__5846, __no translation__)
- You know 'I'... dere was one day wey 'I'... wey 'I' eh interview di Informations Minister. — (WAZL_08_Edewor-Lifestory_MG__75, You know I... there was a day I... that I interviewed the Minister of Information.)
- ''As e dey so, 'I' no ready for that, e go hard me. — (bbc__8193, __no translation__)
- E people wey even dey private, na im, 'I' pity pass. — (ABJ_GWA_14_Mary-Lifestory_MG__93, It... those who work with private organisations, are the ones I pity the most.)
- {{ux|dv|Madam Rebecca, offload dis
- '''I' De Trust You — (jw__15638, __no translation__)
- '''I' neva fit sleep since my in law die - Baba Shaibu — (bbc__56998, __no translation__)
- aux-mark (frequency:2)
- im tell me sey mah 'I'... — (NST_cleaned__35450, __no translation__)
- Im tell... im tell me sey mah 'I'... — (ENU_22_Barman-Interview_MG__37, He told... he told me that I should...)
- vocative (frequency:2)
- My broder, 'I'… — (BEN_15b_Theology-Offerings_DG__63, My brother, I...)
- '''I' mysef, dey carri dis [Onnoghen] case mata go court to prove say e dey illegal, Na so Agbakoba tok. — (bbc__56997, __no translation__)
Antonyms
Translations
- English: no definition