isiewu
Naija
Etymology
From: Igbo isi (head) ewu (goat)
Pronunciation
ísjêwú
Noun
Meat from goeat head wey dem dey use prepare pepper soup.
- Mama Chikordi isiewu must turn person head; no smell there if you no want take tongue lick plate. — (NSC_Odirin 2020, Chikordi's mother makes the best goat-meat assortment sauce; you will lick the plate clean afterwards if you dare go there.)
Synonym
Translation
English: assorted sauce(goat head)