shock
Naija
Etymology
From English: shock
Pronunciation
- ʃɔ̂k
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 2
- Frequency rank in NSC treebank: 2035
- Frequency in raw corpus: 304
- Frequency rank in raw corpus: 976
Noun
Sey fear catch person.
- Siasia say im still dey suffer shock on top im mother kidnap and no fit tok to tori pipo now. — (bbc__89507, __no translation__)
- So dis tin wey happun to oga Dewji na big shock. — (bbc__21196, __no translation__)
- I collapse for police headquarter for Asaba wen dem tell me about di body, di shock too much I faint. — (bbc__56908, __no translation__)
- UN rights boss get e shock from de video weh e di show how deh shoot-shoot mami and pikin dem. — (bbc__96699, __no translation__)
Synonyms
- surprise 0.78 436, confuse 0.75 100, laugh 0.71 233, vex 0.64 1206, hungry 0.58 182, cry 0.58 415, greet 0.57 161, para 0.56 230, laff 0.56 24
Antonyms
- surprise 0.78 436, confuse 0.75 100, laugh 0.71 233, vex 0.64 1206, hungry 0.58 182, cry 0.58 415, greet 0.57 161, para 0.56 230, laff 0.56 24
Translations
- English: no definition
Verb
Make someting surprise person.
- You dey laugh me sey I no pass. Next term, I go shock everybody. — NSC_2020, You are making fun of me because I failed. Next term, I promise to surprise you.)
- E shock everybody. — (bbc__45632, Everyone was taken aback.)
- Make light carry person.
- Abeg o, I no want make di wire shock me o. — I do not want to be electrocute by the wire.)
Translations
- English: surprise, electrocute