weed
Naija
Etymology
From: English weed
Pronunciation
- wíd
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 15
- Frequency rank in raw corpus: 6399
Noun
- Na plant dem dey smoke to fit high.
- im dey smoke weed. — Egbokhare_2020. He is smoking weeds
- Chuks na young Nigerian graduate wey dey live for Lagos state, south west Nigeria and e dey smoke weed. — (bbc__25638, __no translation__)
- Some dey wey fit grow for dry season, others dey wey dia weed no too dey plenty. — (bbc__91005, __no translation__)
Synonyms
Translations
- English: marijuana