bakassi
Naija
Etymology
From: Niger Delta
Pronunciation
- bàkásì
Proper Noun
- Na name of one place wey dey for Rivers State.
- Na wa for dis Bakassi people mata, dem no dey Cameroun, dem no dey Naija ! — NSC_Agnes_2020( Sadly, the Bakassi people are neither Nigerians or Camerounians)
- I reach Bakasi for night yesterday! — NSC_Agnes_2020( I arrived Bakassi pretty late yesterday.)
Noun
- Na woman buttocks wey make sense.
- De woman bakasi na die! — NSC_Agnes_2020( The woman has bouncing buttocks.)
- Na because de babe get one kain bad bakasi like dat na im make papa Chukwudi leave im wife follow her! — NSC_Agnes_2020(Papa Chukwudi left his wife for the girl because of her bouncing buttocks.)
Synonym
backyard, buttocks, ikebe, nyash, uku
Translation
- English: buttocks