life
Naija
Etymology
From English: life
Pronunciation
- laɪf
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 148
- Frequency rank in NSC treebank: 99
- Frequency in raw corpus: 3382
- Frequency rank in raw corpus: 113
Noun
Di kind way person dey live.
- Mtchew life dey fine o. — (NST_cleaned__16410, __no translation__)
- No be life. — (NST_cleaned__21530, __no translation__)
Wetin dey happen for di world.
- Real life. — (BEN_19a_Man-Must-Wack_DG__8, In real life.)
- Dis life? — (IBA_08_Music-And-Art-Students_DG__120, This life ?)
- dis life... — (NST_cleaned__38467, __no translation__)
Wetin separate living ting from tings wey no dey breathe wey fit grow and die.
- Wetin we go do to make sure sey we no put our life and other people life for danger? — (jw__43061, __no translation__)
- E fit mean life or death. — (jw__8088, __no translation__)
- People say dia life no safe — (bbc__80918, __no translation__)
- Animal no fit choose wetin dem want, na how dem see life dem dey live am. — (jw__2452, __no translation__)
- Na the life we don choose. — (jw__26170, __no translation__)
- Haha you know when I don dey dis life from? — (IBA_08_Music-And-Art-Students_DG__119, Aha, do you know long I have been living in this life ?)
Related form
beta life, city life, life tori, man life
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: no definition