jor

Naija

Etymology

From: Yoruba jọr.

Pronunciation

  • dʒɔ̌

Play Play

Adverb

Sey dem tell person please.

  • I don comot jor.  —  Egbokhare_2020,Please I am leaving.)
  • Jor, help me wit di cup.  — NSC_2020, Please, help me with the cup.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: please


Interjection

jor: no definition, please -- Definition in Naija?

  • Jor!  — (ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__95, Please!)
  • Haba jor!  — (IBA_14_Bukky-And-Ope_DG__106, No wonder !)

Synonyms

Translation

  • English: exclamation