up
Naija
Etymology
From: English up
Pronunciation
- ừp
Preposition
- When someting dey top, no be bottom.
- our own house na im dey up, no be down. — (NSC_Legbeti_2021. We live upstairs.)
- Dey always carry wetin dey up comot first before you carry from under. — (NSC_Legbeti_2021. Always remove things from the top.)
- When person or matter dey move from one place to anoder.
- Men dey cheat up and down. — (IBA_03_Womanisers_MG__35, Men cheat everywhere.)
- E go dey waka up, and down. — (ONI_15_Gossiping_DG__13, He will be walking up and down.)
Adverb
- When person stand.
- Learn to dey stand up make your elders dey siddon. — (NSC_Legbeti_2021. Learn to give your seat up for the elderly.)
- Make person talk as if someting don complete.
- Babe, what up now? — (KAD_05_Relationship-Discussion_DG__1, Girl, what's up ?)
- Dat one na fuck up o. — (ENU_20_Relationship-With-Women_DG__91, That one is a mess o.)
- So what's up now? — (LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__137, So, what's up ?)
- Guy, what's up now? — (NST_cleaned__35492, __no translation__)
- When things or people carry follow each other one by one.
- See as pipo line up wey wan enta Nike shop. — (bbc__102467, See the )
- Tell dem to line up enter here. — (NSC_Legbeti_2021. Tell dem to be orderly when coming in.)
Antonyms
Translations
- English: