amebo

Naija

Etymology

From: Urhobo avwebọ (or amebọ as Yoruba people dey call am, after de borrow am come deir language.)

Pronunciation

  • ámԑ̀bɔ́

Play Play

Noun

  • Wetin dem dey call person wey too dey carry people matter dey talk.
  • Amebo people too don run.  — (ONI_16_Thief_DG__189, The Gossips too have ran away.)
  • Amebo or aproko be like fuel wey dem add join fire  — (jw__1324, gossip can ignite crisis)
  • All na amebo o.  — (NST_cleaned__20493, It's all gossip)
  • Dem sidon do amebo tire.  — (NSC_Legbeti_2020. They sat and had enough gossip.)

Synonyms

aproko, gbeborun

Translations

  • English: a gossip, idle talk