boogidan

Naija

Etymology

From English: boogy/ boogie

Pronunciation

bógídân

Play Play

Noun

  • Shoe wey get big sole wey people bin dey wear for 70's.
  • She dey wear boogidan.  — (Egbokhare_2020, She is putting on a flat high-soled shoe.)

Translations

  • English: platform shoes