fast

Naija

Etymology

From English: fast

Pronunciation

  • fâst

Play Play

Noun

  • Wetin dey happen wey be sey people no dey chop because sey dem dey pray.
  • Our tradition for my house na to break di fast wit dates , fruits and cold milkshake.  — (bbc__79650, It is a tradition in my house to break every fast with dates, fruits and cold milkshakes.)
  • Muslims across di world dey observe Ramadan fast now.  — (bbc__64490, Muslims across the world observes the Ramadan fast.)

Translations

  • English: fast

Verb

Intransitive

  • Make people no chop because dem dey pray.
  • Oga Nababhani say pipo need to respect di month and odas wey dey fast.  — (bbc__76791, Mr Nababhani said people need to respect the month and others who fast.)
  • Me I fast last week.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, I fasted last week.)

Synonyms

Translations

  • English: to abstain from food

Adverb

  • Di way wey someting dey go quick.
  • So something like eba, if you eat am, when your body want change am to sugar, e dey go high very fast.  — (WAZL_06_Na-Your-Health_DG__259, When you eat something like eba, when your body converts it to sugar, it goes high very fast.)
  • I dey wait make e come fast abeg make I go rest,  — (JOS_23_Wedding_DG__30, I am waiting, I want it to come quick, I want to rest.)

Related Forms

fast fast

Translations

  • English: quickly

Translations

  • English: fast, quickly

Adjective

  • Sey someting dey move quick.
  • Dat babe fast, just now just now she don finish law school.  — (NSC_201, That lady is fast, she has already finished law school.)
  • {{ux|dv| Dis car fast o. And e no be like wetin go fit run like dis o. |(NSC_2021, This car is fast, and it doesn't look very fast.)||

Translation

  • English: fast, quick