upandown
Naija
Etymology
From: English Up and down
Pronunciation
- ɔ́pàndàn
Noun
- Di kind cloth wey women dey wear wey be sey di top and the wrapper na di same ting.
- Na upandown di women go wear go di party o. — (Egbokhare_2020, The women wore matching tops and bottoms to the party. )
- Everywhere
- Di man find di money upandown e no see. — (NSC_2021, The man tried to raise funds everywhere, he couldn't get any.)
- Make person look person from head reach leg.
Translations
- English: three piece of wrapper and dress, everywhere, head to toe