weed
Naija
Etymology
From English: weed
Pronunciation
- wíd
Noun
- Plant wey people dey smoke.
- Im dey smoke weed. — (Egbokhare_2020, He is smoking weeds
- Plenty youths wey full town dey live on weed. — (NSC_Legbeti_2021. Lots of youths have become addicted to marijuana.)
Synonyms
Translations
- English: marijuana