one
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English one
Pronunciation
- wôn
Numeral
- Di first number wey de dey use dey count.
- Na only one hotel get CCTV for dis town sir.. — (NSC_Legbeti_2021. Only one hotel has a CCTV in this town sir.)
- One room. — (WAZK_05_Reincarnation_DG__107, One room !)
- Di mama of one tok say e go take some time for dem to divorce proper because dem get pikin togeda. — (bbc__35869. The mother of two said the divorce will take awhile because of their kids.)
- Ehn because if I say make I carry woman join one wey I go do, my broda, na, na double work be dat one. — (WAZL_11_Kabuchi_DG__95, Ehn, Because if I decided to marry another woman in addition to the one I am married to alrady, my brother, that will be a lot of stress.)
Translation
English: one
Pronoun
- When person wan talk about someting inside where many tings dey.
- I agree for dat one. — (ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__29, I agreed on that one.)
- Di oda one… — (IBA_14_Bukky-And-Ope_DG__52, The other one...)
- Di slim one, — (IBA_09_Leon-And-Amos_DG__60, The slim one..)
Translations
- English: one