con

Naija

Alternative forms

  • come 0.61 17524,

Etymology

Borrowed from English come

Pronunciation

  • kɔ́n

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1125
  • Frequency rank in NSC treebank: 16
  • Frequency in raw corpus: 2923
  • Frequency rank in raw corpus: 136

The word is used more orally than in written texts.


Auxiliary

con: aspect marker -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    As e complain sey di food no good, I no con buy am again.  — (As he/she complained that the food is not good, I then didn't buy it again.)
  2. mark-nsubj (frequency:5)
    What if you con, your Papa con loss all di whole money.  — (NST_cleaned__14073, __no translation__)
    So before de con, when de con shine deir light, de con see sey civil defence dey dere,  — (NST_cleaned__1503, __no translation__)
  3. conj:dicto (frequency:5)
    Na so dat one con, e con enter im head,  — (ONI_18a_Kanpatakwa_M__81, That's how that one, it got to her head...)
    If I con, if de con resume lectures, you wan do photocopy, you wan buy handout, you wan do test.  — (KAD_08_Kasu-Student-Interaction_DG__125, If I then...if they then resume lectures, you want to do photocopy; you want to buy handout; you want to do test.)
  4. cc-nsubj (frequency:3)
    And I con...  — (NST_cleaned__32776, __no translation__)
    But dis age, age, age limit (because some man need respect) con… ,  — (BEN_21_Love-Matters_DG__53, But this age... age... age limit has... because some men need respect...)
  5. aux-nsubj (frequency:3)
    You go con...  — (ENU_17_Buying-Grocery_DG__78, Then they'll...)
    How much we go con?  — (KAD_08_Kasu-Student-Interaction_DG__198, How much we will then...)
  6. obj (frequency:2)
    When I don get one better somewhere, I go come back, con con carasa. (JOS_29_He-Loves-French_DG__157, when I have gotten one good  — (thing) somewhere, I will come back, then come and complete it.)
    I think two, two don dey work, one dey serve, di other one con dey secondary school, junior secondary school, JSS two.  — (BEN_19a_Man-Must-Wack_DG__63, I think two, two have started working, one is doing his NYSC, the other one is still in secondary school, in Junior Secondary School, JSS two.)
  7. mark (frequency:2)
    Hm wetin dere be sey ehn di sharing, e, e con be like, like sey na lesson sharing.  — (WAZK_11_Chiagozies-Life-Story_M__88, Hm, what is there is that ehn, the sharing , it it's now like like saying it is a lesson sharing.)
    E just be like sey ehn when con, when you enter BRT bus, population too plenty, and na only one conductor na im dey inside.  — (NST_cleaned__15276, __no translation__)
  8. advmod-nsubj (frequency:2)
    Na you, na you you just con , you just…  — (NST_cleaned__31682, __no translation__)
    I no con, I no con dey put mind for oder, di people wey dey dat our church.  — (NST_cleaned__23275, __no translation__)
  9. mark-nsubj-obj (frequency:2)
    Ahn as I con here, dem con dey owe me me!  — (NST_cleaned__1241, __no translation__)
    No wonder di stubborness just dey add, and as you con dey university, e con tripple.  — (JOS_26_Small-Talk_DG__292, No wonder the stuborness is increasing and as you are now in University, it then trippled.)

Derived forms

Synonyms

  • come 0.61 17524, just 0.61 5577, naim 0.61 566, meh 0.54 796, go 0.53 63583, am 0.52 25602, mey 0.50 183, when 0.50 7140, door 0.49 242

Antonyms

  • come 0.61 17524, just 0.61 5577, naim 0.61 566, meh 0.54 796, go 0.53 63583, am 0.52 25602, mey 0.50 183, when 0.50 7140, door 0.49 242

Translations

  • English: aspect marker