material

Revision as of 14:24, 18 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== * From: English ''material'' ===Pronunciation=== màtɪ́rɪ̀à <sm2>Pcm-ng-material.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-material.m.ogg</sm2> ===Noun=== * Some...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

  • From: English material

Pronunciation

màtɪ́rɪ̀à Play Play

Noun

  • Someting wey de dey use dey make cloth
    • Use material wey go let you do di style well.  — (NSC_2021, Use a material that will ensure the style comes out well.)
    • Di material wey I get for house don too much.  — (NSC_2021, The materials I have at home are too much.)
  1. Person wey wey dey do well, wey good for someting.
    Dat girl na better material. E go di Abuja go give all di people dere better gap. Small pikin wey im head dey hot for maths.  — (NSC_2021, That girl is a huge prospect. She went to Abuja and set a record. Small girl who is excellent at mathematics.)
    • Una get material for una village naw. Many people for una side dey work offshore naw.  — (NSC_2021, You have prominent people in your village. Many people from your village work offshore.)

Related forms

wife material

Translation

  • English: material, prospect, advantageous